作词 : Izuebe John Chinedu
作曲 : Izuebe John Chinedu
Woni kin salaye
kilefe kin shaleye gan
Woni Kin salaye
Kilefe kin shalaye gan gan
Dem talk say bisjoh
Ewo omo pastor t'nkorin aiye
Me suppose dey church dey shout hallelujah
Say like this me no go make heaven gan gan
But thank God, God no be man oo
Baba mi no dey judge like man
Everybody just dey form pastor, imam oo
But we be hypocrites gan
Say music na my lifestyle
E no mean Say ne live a life of a gangsta
For my church me self be chorister
If I sing for you
Heaven go hear my voice
You go go spiritual
Kilowade, why you dey condemn talent
You wey suppose dey try to dey follow commandment.
But you dey busy dey jugde person gan
Dem say bisjoh
Ewo omo pastor to n korin aiye
Me suppose dey church dey shout hallelujah
Say like this me no go make heaven ooo
Dem say bisjoh
Ewo omo pastor to n korin aiye
Me suppose dey church dey shout hallelujah
Say like this me no go make heaven ooo
Brother no dey try to condemn me
If I do anything wrong try to correct me
No be make you just try preach 'bout me
'Cause this life is too short to dey get enemy
Mosttimes your pastor dey **** up
Even ya imam dey loose guard
You point one finger to one man
The rest is pointing back to you
Brother leave judgement for God
No dey prove Say you too holy
Cuz For this life nobody perfect
Expect My God in heaven
Uhhnnn!!
Nobody holy
Uhnnnn!
Nobody Holy
Dem say bisjoh ewo omo pastor to n korin aiye
Me suppose dey church dey shout hallelujah
Say like this me no go make heaven ooo
Dem say bisjoh
Ewo omo pastor to n korin aiye
Me suppose dey church dey shout hallelujah
Say like this me no go make heaven ooo