作词 : Izuebe John Chinedu
作曲 : Izuebe John Chinedu
What i do everytime i woke from my bed
I pray to jah make e gimme my daily bread
And make me no see trouble wey go put me to death
I stand so strong and i work with my faith.
See intellectually e be like say me disable
my explosions has been burning cable
Many down on me , Many on my table
But Me dey try my best to do the one i dey capable.
Ajala lo seko o ri oun mu bo
Tokunbo lo o pada sukun bo
Life e no balance e just full of flaws
But as strong man i'v been managing the flaws
Shebi 'em talk say iran meta okin toshi
But if you no dey careful o ma pada roshi
Na why me dey walk had
so my elda no go ri osh
So if a'int sense
Brother ko koshi.
Shebi 'em talk say iran meta okin toshi
Soflty!!
All i seek is a soft life without no much trouble
Sofltly!!
All i seek is soft life with a peace of mind..
Softly!!
All i seek is a soft life steadily making my money
So many pains wey dey cause migraine
many things wey dey burst man brain
Jangbagbanjatis running through their vein
But no one to listen to their complains
So na why me no dey cross my lane
Me dey manage wetin come my way
Storms blowing i'mma paddle my boat
Shebi oluwa lon sho eye ton fo loke
Make me no lie many dey ment
Depression killin many people on a low
Even for hustle many people just dey kpai
So if you see the day light thank jah