Marley Boy
Highly spiritual
MY papa no geti money
Oluwa abeg gimme this money
Turn my life to testimony
Of your goodness your goodness
And goodness and mercy
And if dem know me before
Make dem no know me again
And if dem know me before
Make dem no know me again o
God of Elijah
I say send down The Fire
My enemy scatter scatter
Poverty macham macham
My enemy scatter scatter
Poverty macham macham
macham macham macham
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire
Send down the fire fire ahhh
AH YE
Them dey ask as i dey do am
I say no be by my power
Na the Grace of jehovah
Jaho jaho
Cos when i no get money
Dem say make i hide my face
Dem no know say me i dey work and pray
I dey work and pray everyday eh
Make enemy scatter scatter ahn
Poverty macham macham ahhn
YE AH
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire
Send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
send down the fire fire ahhh
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire ahhn
Send down the fire fire
Send down the fire fire ahhh