搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/8afd96e8e1c3.mp3
点击复制
Guy i'm in love
If you check all my body now na love love love love
Just full am Before you know finally finally
I wan Marry
Mon sherri Sheri
Mon sweeti swettii
You and this your big bakasii kasii
High me like i sip some chelsea
And you show no mercy mercy eee
Senorita o
Mamacita
She geh Wetin fit make a bad man to shele
You fit to make a bad man to throwway ey ey
And I don fall yakata
Cos anything she want
Na him i go do o
And you dey cause kasala ahh
And if dem ever whine you I fit burst bottle
My baby philo oo oo
Na you dey burst up my brainoo oo oo
I dey feel your parole oo oo
You dey make me dey kolo oo oo oo
My baby philo oo
Na you dey burst up my brainoo oo oo
I dey feel your parole
Girl I dey feel your parole
oo oo oo oo
Ahn you the one
My baby be the one
Be the one wey dey make my thing long oh na na
You make ma wanna say o na na ahn ahn
And You hotter than fire
One I desire
I ready to spend all my Pounds and dollar dollar
Ontop her matter
On top her hmm hmm hmm
Cos if dey like they talk e their talk
I no send dem
E be you me i want o
Oh girl i put you Ontop
Na your work me i just wan dey chop
Oh na oh na oh na na ahn
Cos anything you want
I fit buy for two oh
Ah na na
And if dem ever whine you i fit burst bottle
My baby philo oo oo
Na you dey burst up my brainoo oo oo
I dey feel your parole oo oo
You dey make me dey kolo oo oo oo
My baby philo oo
Na you dey burst up my brainoo oo oo
I dey feel your parole
Girl I dey feel your parole
oo oo oo oo
My baby philo philo
Philo philo oo yee
Feel your parole
I dey Feel your parole oo ye o
Baby philo
Feel your parole
I dey Feel your parole oo ye oo na na
Na you dey burst up my brain oo oo
I dey feel your parole
Girl I dey feel your parole
oo oo oo oo
Philo philo phi phi philo
Philo philo lo phi philo
Philo philo phi phi philo
Philo philo lo phi philo
Philo philo phi phi philo
Philo philo lo phi philo
Philo philo phi phi philo
Philo philo lo phi philo
上一首歌:The AfterMP3下载
下一首歌:FayaMP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
Philo其它版本下载
PhiloMP3下载 Marley Boy Music,Drik Marley
FayaMP3下载 Marley Boy Music,Drik Marley
EgusiMP3下载 Marley Boy Music,Drik Marley
其他人正在下载的歌
Pelléas et Mélisande L.88 / Act 4:"Maintenant que le Père de Pelléas"MP3下载 Wiener Philharmoniker,Jean-Philippe Courtis,Maria Ewing,Claudio Abbado
Pelléas et Mélisande / Act 4:"Maintenant que le Père de Pelléas"MP3下载 Maria Ewing,Jean-Philippe Courtis,Wiener Philharmoniker,Claudio Abbado
PROMETTIMIMP3下载 Vinz Milani
Rondini al Guinzaglio (Cover)MP3下载 Vinz Milani
dusty daysMP3下载 KOTOKO
Foldout FableMP3下载 Dusty Decks
Who Do You Love (feat. Teeyno)MP3下载 Yung $upreme,Teeyno
I'm Sorry TooMP3下载 Yung $upreme & Teeyno
Closure (feat. Lil Mal)MP3下载 Yung $upreme & Teeyno
I Need You Right Now (feat. Kagex)MP3下载 Yung $upreme & Teeyno
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!