作词 : 无
作曲 : 无
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me yeah
When i dey hungry my mom go run up and down
She dey find me something wey I go chop
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother
I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah
Sweet mother aah
Sweet mother oh I love you
Sweet mother aah
Sweet mother oh I love you
Sweet mother aah
Sweet mother oh I love you
Sweet mother aah
Sweet mother oh I love you