搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/ea549412a020.mp3
点击复制
作词 : Patrick Nnaemeka Okorie
作曲 : Patrick Nnaemeka Okorie
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get 'em
Plenty ololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
上一首歌:Feelings - A COLORS SHOWMP3下载
下一首歌:Me Cago En El AmorMP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
Abule其它版本下载
TempratureMP3下载 Patoranking
PatorankingMP3下载 Timaya
PatorankingMP3下载 Patoranking
AlubarikaMP3下载 Patoranking
Feelings - A COLORS SHOWMP3下载 Patoranking
AbuleMP3下载 Patoranking
其他人正在下载的歌
YouMP3下载 Nikki Azura
Chasing DreamsMP3下载 Nikki Lions
呼唤你MP3下载 Nikki Zhan
Fossil HouseMP3下载 Romy,Brian Bryant,Joshua Todd,DreaM17,Nikki,Simran Johal,ASHLY SONG
Mera ApneMP3下载 DreaM17,25P,Nikki,strawbaddie,Simran Johal
恐龙扛狼 (热门版)MP3下载 DJ铁柱
情难自禁爱上了你 (女声版)MP3下载 刘芝怡
情难自禁爱上了你 (女声版伴奏)MP3下载 刘芝怡
Hustlin (feat. Jupitar Rise)MP3下载 VillaDan,Jupitar Rise
Banger LifeMP3下载 VillaDan,Young Villa,Mano,Shatta Dan,One Link
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!