搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/a9a927213b7c.mp3
点击复制
作词 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
作曲 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
{Chorus: Asake}
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
{Verse 1: Olamide}
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn
{Chorus: Asake}
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
{Verse 2: Olamide}
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke
上一首歌:一个人在家MP3下载
下一首歌:SunshineMP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
New Religion其它版本下载
New ReligionMP3下载 Olamide,Asake
SunshineMP3下载 Asake
Olamide,Asake热门歌曲下载
Amapiano (Sped Up)MP3下载 Asake,Olamide,Disposable
其他人正在下载的歌
All Day RelaxationMP3下载 Avslappning Sound,Deep Sleep,Ambient Rain
All Day RelaxationMP3下载 Avslappning Sound,Exam Study Classical Music Orchestra,Musica Relajante
SusurrationsMP3下载 Avslappning Sound,Sleep Music,Japanese Relaxation and Meditation
Krispy Kreme x QuazynotcrazyMP3下载 s.barano
Live And Learn (feat. S.Barano)MP3下载 Mitchell,s.barano
REAP SLOW GAUGE LOC FT S.BARANOMP3下载 s.barano
TORMENT-SHE WILDN FT S.BARANOMP3下载 s.barano
Nuke (feat. WRECKZ & S.Barano)MP3下载 Mitchell,wreckz,s.barano
LIL CHIFE FT S.BARANO -NOWMP3下载 s.barano
Hustln Awaitn ft S.BaranoMP3下载 s.barano
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!