搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/a1bbad561d02.mp3
点击复制
作词 : Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/CuBeatz/Klimperboy
作曲 : Alexander Lustig/Michael Hunter
Another banger
"Ko-ko-ko", Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu okala muo
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Remy boy
Kala
上一首歌:Wrong PersonMP3下载
下一首歌:DOG EAT DOG IIMP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
WAR MACHINE其它版本下载
NormallyMP3下载 Joeboy,BNXN fka Buju,Odumodublvck
BLOOD ON THE DANCE FLOORMP3下载 Odumodublvck,Bloody Civilian,Wale
WOTOWOTO SEASONINGMP3下载 Odumodublvck,Black Sherif
Wrong PersonMP3下载 AdeKunle Gold,Odumodublvck
WAR MACHINEMP3下载 Rema,ODUMODUBLVCK
DOG EAT DOG IIMP3下载 Odumodublvck,Cruel Santino,Bella Shmurda
其他人正在下载的歌
伯虎说 (feat.唐伯虎Annie)MP3下载 平生不晚
Dutch House 2MP3下载 Dj YumixeR
ForgetMP3下载 Dj YumixeR
SwitchMP3下载 Dj YumixeR
IlarieMP3下载 Dj YumixeR
Sun Is ShiningMP3下载 Dj YumixeR
FakermanMP3下载 Dj YumixeR
斯卡拉超嗨改版MP3下载 君莫笑.
失恋不怪她阵线联盟(完整女版)MP3下载 一瓶凉茶
卡拉永远OKMP3下载 一瓶凉茶
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!