作词 : Samuel Idowu Oluwadarasimi,/Funwon
作曲 : Samuel Idowu Oluwadarasimi,
Fuuuuuu Funwon
[Intro]
Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go Dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter
(Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I Dey push your P
Cause I like (Q)you a lot
Eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee
Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e
(Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh
(Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you
(Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title
(Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ahahahahaaaah
Ahahahahaaaah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no Dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don Dey waste na aaaa
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee
Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Ohh Annabella
Mo ma Sara organize ehh
Na aa Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella
Soundz boy for the girl dem
Fuuuuuu Funwon