搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/8addaefa9595.mp3
点击复制
作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Omoniyi Temidayo Raphael/Paul Bogumil Goller/Keven Wolfsohn
作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Omoniyi Temidayo Raphael/Paul Bogumil Goller/Keven Wolfsohn
Verse 1: Wizkid
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound
Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes
Verse 2: Zlatan
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh
Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Outro: Wizkid
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
上一首歌:Killin DemMP3下载
下一首歌:My BodyMP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
IDK其它版本下载
Bust DownMP3下载 Zlatan,Asake
Amapiano (Remix)MP3下载 Bims,Zlatan
Killin DemMP3下载 Zlatan,Burna Boy
IDKMP3下载 WizKid,Zlatan
My BodyMP3下载 Zlatan,Olamide
This YearMP3下载 Zlatan
WizKid,Zlatan热门歌曲下载
IDK (Mixed)MP3下载 WizKid,Zlatan
IDKMP3下载 Pizu,Wizkid & Zlatan Ibile
IDK (8-Bit Wizkid & Zlatan Emulation)MP3下载 8-Bit Arcade
IDK (Karaoke Version Originally Performed by Wizkid & Zlatan)MP3下载 Backing Business
Wizkid Zlatan IDKMP3下载 Snowziga
其他人正在下载的歌
Manipura LakiniMP3下载 Micheal Harmony
Calm My SoulMP3下载 Micheal Harmony
Fire ElementMP3下载 Micheal Harmony
Sacral ChakraMP3下载 Micheal Harmony
Love RiseMP3下载 Micheal Harmony
Brown BowlsMP3下载 Micheal Harmony
Love HarmonyMP3下载 Micheal Harmony
BrajaMP3下载 Micheal Harmony
Mother ClassMP3下载 Micheal Harmony
HarmonyMP3下载 Micheal Palloni
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!