搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/44561e332b12.mp3
点击复制
作词 : Anthony Ebuka Victor/Ololade Ahmed/Oluseni Oyinlola/Westen Weiss/McCulloch Sutphin/Sebastián López/Chuma "Hoodini" Nwokike
作曲 : Anthony Ebuka Victor
KITZO
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
Way before my tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno (Dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (Mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (Low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (Solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say “na lie, uhn uhn”
Say “na igbo” (Stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (Ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (Sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn (I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (Stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (Stubborn)
Stubborn
Yeah
Bombo
That man he is a bombo
Normally shey Ajebo sef na Hustler
Get to the money pronto
Make dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I've never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
Yeah
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey
上一首歌:RiskMP3下载
下一首歌:Bouncing Off The Ceiling (Upside Down)MP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
Stubborn (with Asake)其它版本下载
Tiny Apartment (with SAINt JHN)MP3下载 Victony,SAINt JHN
EverythingMP3下载 Victony
Soweto (with Don Toliver, Rema & Tempoe)MP3下载 Victony,Don Toliver,Rema,Tempoe
Jaga Jaga (feat. Babyboy AV)MP3下载 Victony,Babyboy AV
RiskMP3下载 Victony
Stubborn (with Asake)MP3下载 Victony,Asake
Victony,Asake热门歌曲下载
Stubborn (Cover)MP3下载 B.R.A,Victony,Asake
其他人正在下载的歌
COCOTASOMP3下载 Yung Beef,Cookin Soul
Proszę wróć (2017 Radio Version)MP3下载 Cassel,Sequence
Ona ma to coś (Radio Edit)MP3下载 Cassel,Sequence
Nie chce ranić (Radio Edit)MP3下载 Cassel,Sequence
Dam Ci miłość (Extended Mix)MP3下载 Cassel,Sequence
Whiskey z lodem (Radio Edit)MP3下载 Cassel,Sequence
Dam Ci miłość (Radio Edit)MP3下载 Cassel,Sequence
冬日MP3下载 肖平
指引MP3下载 肖平
一抔黄土 伴奏MP3下载 肖平,崔璨(虚拟歌手)
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!