搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/3d75f9d7593c.mp3
点击复制
作词 : Ojogwu Tochukwu/Tiwatope Savage-Balogun/Olusola Fagbemi/Declan Roberts/Ernesto de Curtis
作曲 : Ojogwu Tochukwu/Tiwatope Savage-Balogun/Olusola Fagbemi/Declan Roberts/Ernesto de Curtis
F*** up the club, we no send (Sholz out here)(Brrrrrah)
F*** up the club, we no send
Young man, who buy the bar?
Na we spend (we)
Azul yapa, dem don bracket
Tiwa like olopa(Who?) Spray (me)
Mama throway for the boys for zanga (haha-ha), ay
Odumodublvek, challenge us
Small boys, they can not think of that
Sun s'eyin
100 million is an insult (100 million is an insult)
Pada s'eyin (baow)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (na we dey foot their bills, they're ball boys)
See as we dey the field dey ball like
Tinubu (Seyi)
No man check am (ay), the girls go scare them, egungun Ay, ay
I no follow for the game wey dem play "my advice" (my advice)
If you wan follow kele wey I like, you go tear eye (wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile (like exile)
You gats dey run two-four (yeah), you gats dey hustle full course
Gamble, roll dice (gamble, roll dice)
Yeah, 20 kala for my niggas for igboro (pooh-pooh, pooh)
Pull up with the gang, all these leeches know say mo l'owo (ehn-ehn)
Put up to bad things, man ah bad B, I run am the practice
Shebi na cash big up my antics
Pounds, Dollars and Yen burn am to ashes (yeah-yeah)
How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh)
He cannot fathom how I shenk him, paddie oh
Pull up and spray my pompi oh (pull up and spray my pompi oh)
I no get time for maneu' oh
They cannot be my paddie (baow)
'Cause kalamantus know their church oh
Big chain, I bussdown
Compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town (yeah)
Versace, Fendi or Prada (T) Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para? (Para)
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it's the return of the shower (shower)
F*** up the club, we no send (grrt)
Young man, who buy the bar?
Na we spend (we)
Azul yapa, dem don bracket
Tiwa like olopa (Queen of Rap)(Who?) Spray (me)
Mama throway for the boys for zanga (haha-ha, show love oh)
Odumodublvck, challenge us
Small boys, they can not think of that
Sun s'eyin
100 million is an insult (100 million is an insult)
Pada s'eyin (yeah)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (small small children)
See as we dey the field dey ball like
Tinubu (Seyi)
No man check am, the girls go scare them, egungun
I no follow for the game wey dem play "my advice"
You go tear eye
20 kala for my niggas for igboro
(Wibby)
You gats dey run two-four (you gats dey hustle full course)
Gamble, roll dice (gamble, roll dice)
Pull up with the gang, all these leeches know say mo l'owo
上一首歌:COMMENDMP3下载
下一首歌:DOG EAT DOG II (Mixed)MP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
100 MILLION其它版本下载
TECHNICIANMP3下载 Odumodublvck,Blaqbonez,Lekaa Beats
KUBOLORMP3下载 Odumodublvck,amaarae
COMMENDMP3下载 Odumodublvck
100 MILLIONMP3下载 Odumodublvck,Tiwa Savage
DOG EAT DOG II (Mixed)MP3下载 Odumodublvck,Cruel Santino,Bella Shmurda
Odumodublvck,Tiwa Savage热门歌曲下载
100 MILLION (Mixed) - Tiwa Savage & OdumodublvckMP3下载 DJ Rhidym
其他人正在下载的歌
伯虎说 (feat.唐伯虎Annie)MP3下载 平生不晚
Dutch House 2MP3下载 Dj YumixeR
ForgetMP3下载 Dj YumixeR
SwitchMP3下载 Dj YumixeR
IlarieMP3下载 Dj YumixeR
Sun Is ShiningMP3下载 Dj YumixeR
FakermanMP3下载 Dj YumixeR
斯卡拉超嗨改版MP3下载 君莫笑.
失恋不怪她阵线联盟(完整女版)MP3下载 一瓶凉茶
卡拉永远OKMP3下载 一瓶凉茶
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!