Girl say e sabi cook jollof
E sabi cook banku
A carry am go my house
She start dey show me nyash
Girl say e sabi cook jollof
E sabi cook banku
A carry am go my house
She start dey show me nyash
She want take nyash confuse me
She want take nyash confuse me
She want take that nyash confuse me
A don dey fall for nyash
A make confuse than the word confuse
No be play a dey play
Make insists on food or take taste that nyash
Answer me make we go
Ebi hung a dey hung
Wey every food biaa we fi chop
So far as ego satisfies you
Go in go in go in
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Show me weitin u want chop
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Show me weitin u want chop
No be nyash we go chop
We want drink pepper soup wey hot
For here we no dey fear fan face
Dont shake body cook make we eat
We dont taya for you big big things
We want see your wife material
No be that your twerk twerk twerk
Up and down shuperu
Girl say e sabi cook jollof
E sabi cook banku
A carry am go my house
She start dey show me nyash
Girl say e sabi cook jollof
E sabi cook banku
A carry am go my house
She start dey show me nyash
She want take nyash confuse me
She want take nyash confuse me
She want take that nyash confuse me
A don dey fall for nyash
Show me weitin u want chop
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Na jollof na nyash
Show me weitin u want chop
女孩說
攜帶我的房子
她開始告訴我
女孩說
攜帶我的房子
她開始告訴我
她想要迎賓讓我感到困惑
她想要迎賓讓我感到困惑
她想把尼泊克搞砸了
唐迪落在
一個比混淆的混淆
沒有玩愛
讓人堅持食物或味道而味
回答我讓我們走了
掛了一個
魏菲每件食物我們
到目前為止自我滿足你
進去進去
告訴我你想要剁
告訴我你想要剁
沒有我們去砍
我們想要喝辣椒湯
在這裡我們沒有恐懼粉絲臉
不要震動身體廚師讓我們吃飯
我們不為你的大事而不是
我們想要看到你的妻子材料
不你的
上下懶漢
女孩說
攜帶我的房子
她開始告訴我
女孩說
攜帶我的房子
她開始告訴我
她想要迎賓讓我感到困惑
她想要迎賓讓我感到困惑
她想把尼泊克搞砸了
唐迪落在
告訴我你想要剁
告訴我你想要剁