Uh uh Uh
Uh uh uh
Brother
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Brother pray for Amara
Eh
Na the only thing
way I need for my life
Na the only thing o
Wey you need for your life
Na the only way
Wey we fit use make am
I say na the only thing o
Wey we fit use buy that motor
Yeh
Pray for jara
Jara
Pray for Amara oh oh
Brother oh
Yeh
Pray for jara in the morning
Jara
Jara in the evening
Jara
Jara all the time
Amara oh oh
Olisa doh oh
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my troubles gbalaga
Separate me from every yawa
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my worries gbalaga
Separate me from every yawa
Some people
Just dey worship nonsense
Some people
Just dey do Waka
For the places
Holy ghost dey fear
Where is your conscience
Eh
We dey for this place
We dey wait for God o
Make e sugar our bread o
And sugar butter our tea
Yeh
Pray for jara
Jara
Pray for Amara oh oh
Brother oh
Yeh
Pray for jara in the morning
Jara
Jara in the evening
Jara
Jara all the time
Amara oh oh
Olisa doh oh
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my troubles gbalaga
Separate me from every yawa
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my worries gbalaga
Separate me from every yawa
Pray for jara in the morning
Jara
Jara in the evening
Jara
Jara all the time
Amara oh oh
Olisa doh oh
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my troubles gbalaga
Separate me from every yawa
Oluwa gimme jara jara
Jara
Bless me
Put a little jara
Jara
Make all my worries gbalaga
Separate me from every yawa
Oluwa gimme jara jara oh
Bless me
Put a little jara
Make my troubles gbalaga oh
separate me from every yawa