Ye ninu aye
Chargy
See my people wan
Omo malo na
Malo sun agalaye dide
Sofun mommy Pege
Konga tide
Shey mosofuyin tele
Kema downgrade
Now sheti ri pe
Awon boys ti upgrade
Who no go no go know
The thing wey man
Don go through
Na the money
Everybody looking for
So do what you want to do
As I dey sweat in the rain oh
Champagne for the pain ooh
Togo baga hustle no gain oh
As I jubilate oh
I dey calculate oh
I dey elevate oh
We dey thank God o
For where we dey today
We don dey turn up oh
Gigidi pon baby ah bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Hmm ah bumaye
See my people
Want to shaye
Shege bi na me
Them dey find oh
Nisin moti lowo oh shade
I want to turn up oh
Ye bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Ah bumaye
See my people want to shaye
She don dey turn up oh
Ye bumaye
See my people want to shaye
If no be mofa
Wey dey make my dollar maranma
If nogo bi oluwa
Wey dey make street boys
Dey happy
Omo were I for dey oh
Were I for sleep ooh
Wetin we go chop oh
Mama dey for house ooh ye
We dey thank God o
For where we dey today
We don dey turn up oh
Gigidi pon baby ah bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Hmm ah bumaye
See my people
Want to shaye
Shege bi na me
Them dey find oh
Nisin moti lowo oh shade
I want to turn up oh
Ye bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Ah bumaye
See my people want to shaye
She don dey turn up oh
Ye bumaye
See my people want to shaye
Them say if you no get money
Na taabu
You no get money
Na taboo
Omo the hustle dey my blood
Like tatoo
Dey my blood like tatoo
Omo malo le
Malo sun
Agalaye dide
Sofun mommy
Pege Konga tide
Shey mo sofunyin tele
Kema downgrade
Now se tiri
Pe awon boys to upgrade
Who no go no go know
The thing wey man
Don go through
Na the money everybody looking for
So do what you want to do
Chargy Chargy
We dey thank God o
For where we dey today
We don dey turn up oh
Gigidi pon baby ah bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Hmm ah bumaye
See my people
Want to shaye
Shege bi na me
Them dey find oh
Nisin moti lowo oh shade
I want to turn up oh
Ye bumaye
See my people
Want to shaye
Omo yen turn up oh
Ah bumaye
See my people want to shaye
She don dey turn up oh
Ye bumaye
See my people want to shaye
Back with the brand new one
Konga back
With the brand new one
Back with the brand new one
Konga back
With the brand new one
Brand new one
Konga back
With the brand new one