Intro
Eh ow ow ow, eeh!!
ICE (Ice)!!!
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe (aww aww)
Jeka jo jo jo jo kiri gbe (aww aww)
This girl tonight oh I want give am
Jeka do do do do kiri gbe oh
Eh
Chorus
Na she dey blow my mind eh
Na she dey sweet my mind eh (oh)
Na me Dey fire the katapot,
Anywhere the katapot reach eh
na then she give me sound eh (eh)
Best quality sound eh
Eh na then she give me sound oh oh oh oh eh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe
Jeka jo jo jo jo kiri gbe oh
Verse 1
This katapot sweet you so tey
You no Dey vex if I do you wrong oh (eeh)
This katapot no be for under age
I say watch out make you go fall a victim eh
This Katapot no Dey sweet for mouth oh
E go Dey Totori you everywhere for body
That's why I gat some sexy lady
Wey wan gum body, fire burn gum body
Dey wan touch my body
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe (aww aww)
Jeka jo jo jo jo kiri gbe (aww aww)
This girl tonight oh I want give am ( aww aww)
Jeka do do do do jeka do oh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe (yeh yeh)
Jeka jo jo jo jo kiri gbe (aww aww)
This girl tonight oh I want give am (eh)
Eh
Chorus
Na she dey blow my mind eh
Na she dey sweet my mind eh (oh)
Na me Dey fire the katapot,
Anywhere the katapot reach eh
Shey na then she give me sound eh
Best quality sound eh
Eh na then she give me sound oh oh oh oh eh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe
Verse2
I told my baby keep yourself clean
Everyday every night after everything
Take your shower each time
After everything
That's why she Dey love me oh
Inside quarantine.
She fit fire from morning till night
Daily things
She fit fire from night till dawn oh
She never sleep oh
She want make I give am from back
Tonight, I never deny
Say na me Dey there
Say na me Dey there oh oh eh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe (ICE)
Jeka jo jo jo jo kiri gbe (aww aww)
This girl tonight oh I want give am ( aww aww)
Jeka do do do do jeka do oh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe (yeh yeh)
Jeka jo jo jo jo kiri gbe (aww aww)
This girl tonight oh I want give am (eh)
Eh
Chorus
Na she dey blow my mind eh
Na she dey sweet my mind eh
Na me Dey fire the katapot,
Anywhere the katapot reach eh (oh)
Shey na then she give me sound (eh)
Best quality sound eh
Eh na then she give me sound oh oh oh oh
Kiri gbe gbe gbe gbe kiri gbe