搜索历史
热门搜索
电影
热
搜
词
See You AgainA Thousand YearsFree LoopBecause Of You星辰大海海底power错位时空万疆Beautiful怨苍天变了心Stay With Me稻香成都酒醉的蝴蝶解药踏山河你能不能不要离开我
00:00/00:00
高速下载歌曲(或右键目标另存为)
下载歌曲到手机
下载歌曲到手机APP
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
下载地址
https://www.xzmp3.com/down/a6cf800460e8.mp3
点击复制
Street boy wake up
You gat to hustle
From morning go night you gats to work oo
Format don Dey omo you gats to bomb oo
Baba God bless us we no wan plus oo
For the street wey we dey e Dey hard to collect
Na mama prayers make boys fit collect
trust no man make you use e your head
If not omo guy I swear you go regret
Hook:
We dey bomb through the night
Tears in my eyes
Karashika
Won take my life
Snakes in disguise
I want to fly
Dem say I must to go down
We dey bomb through the night
Tears in my eyes
Karashika
Won take my life
Snakes in disguise
I want to fly
Dem say I must to go down
So we have to hustle up
we have to survive without no one
Way up in the button here we fight to survive but the thing wey we dey talk say the struggle was hard
So we have to hustle up
we have to survive without no one
Way up in the button here we fight to survive
but the thing wey we dey talk say the struggle was hard
We gat to hustle
Gat to struggle
Depression and tension go always come o
Withstand the trouble
No Dey fumble
Believe the hustle
On God on God o
For the street wey we dey e Dey hard to collect
Na mama prayers make boys fit collect
trust no man make you use e your head
If not omo guy I swear you go regret
We dey bomb through the night
Tears in my eyes
Karashika
Won take my life
Snakes in disguise
I want to fly
Dem say I must to go down
So we have to hustle up
we have to survive without no one
way up in the button here we fight to survive but the thing wey we dey talk say the struggle was hard
So we have to hustle up
we have to survive without no one.
Way up in the button here we fight to survive
but the thing wey we dey talk say the struggle was hard
上一首歌:Brujeríah (Explicit)MP3下载
下一首歌:Jeje (Explicit)MP3下载
热门歌手
周杰伦 邓丽君 降央卓玛 王琪 刘德华 王菲 BLACKPINK 海来阿木 薛之谦 Taylor Swift 邓紫棋 庄心妍 王靖雯不胖 程响 BIGBANG 李荣浩 莫文蔚 张杰 Adele
其他人正在下载的歌
sunyiMP3下载 Fitri
jalan terasa beratMP3下载 Fitri
Hanya untukmuMP3下载 Fitri
semua karena cintaMP3下载 Fitri
TAK DIANGGAPMP3下载 Fitri
TERLALU CINTAMP3下载 Fitri
MajnunMP3下载 Fitri
SheMP3下载 loth
Uma Nova VidaMP3下载 loth
Coeur CaligulaMP3下载 loth
关于我们 网站地图 免责声明 商务合作
本站所有数据均系网友搜集自互联网后分享,本站服务器不存储任何音乐文件,也无意侵犯您的版权,如若任何人声称是任何音乐的版权所有人,请联系本站会尽快删,郑重声明本站旨在无损音乐交流分享,不与任何店铺或机构合作参与任何形式的获利行为,敬请网友注意谨防受骗!