Oluwa ti do ju to Ota mi ye ye
Wa ya say
Say dem wan some ye ye
Bigertinz on ar dancehall ooou yeah
Musical Taliban number one Oritse Femi oooo
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Dem Dey pray make I fall
Na so I just Dey raise yeeee
Oluwa ti do ju to Ota mi yeee
Dem call me tusure
Nobody know me oooo
When I Dey for ghetto just Dey vibe ooo
When I Dey for street just Dey hustle ooo
Make my fans dem hear mi on ar radio ooo
Nobody know mi ooo when Dey for ghetto
Just Dey vibe oooo vibe
When I Dey for studio just Dey para ooo
Make my fan dem see mi on ar tv oooo
Why some Dey pray make I no even see today
Ye ye
Enemies dem go try but dem no fit block my way aaaa
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Dem Dey pray make I fall
Na so I just Dey raise yeeee
Oluwa ti do ju to Ota miiiii yeah yeah
Musical Taliban
I say Dem Dey pray make I fall
But God no gree
Ori mama mi ma lo ja fun mi
If u wan hear my life history
Omo Na long story
Emi to shi sheee mo je iya kin to de bi gi ga
Awon to de nor won dar kon mo kon to te re ba
Iwor to lo fi mi si inu
Inu lo na fun eh kpa
Na my matter when u swallow na em make u no fit get six pack
Ie te te mo kpe ika ra omo araye
Won bai je
won bai mu
Won tun bia shaa ye
Awon lo tu Malor ma
Gbe ro ei re fun ara ye
All am just doing is to put my hope in God
I no care watin all this people Dey talk
Bigertinz tell watin Dey sup ?
Make we enter igboro make shayo Dey pop
U know say Oba loke Dey always got me
OLUWA ti do ju to Ota mi yooon
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Ori ko mi oooo yeeee
Oluwa ti do ju to Ota miii ye ye
Orikomi ooooo Oriste femi ooooor
Dem Dey pray make I fall
Na so I just Dey raise yeeee
I just de raise oooo
Oluwa ti do ju to Ota mi
Yeah yeah yep yep
Wa Ya say ?
Say mi raise mi raise to the top
No bio can cos
Who jah bless man